TEKNO – ENJOY COMPOSED FUll LYRICS
--Advertisement--
Body dem/2ce
TeknoPerson wey know person
E no dey kill person
If you wan know person
No go force person
I no dey sick
You wan gimme medicine
I get money o
You wan help me spend my money
Allow me to enjoy myself/3ce
READ MORE: [Video] Enjoy(Remix)Tekno ft Mafikizolo
Allow me to enjoy (oh no)
I’m a winner, I’m a winner (I’m a winner)
Just believe that I’m a winner (I say just believe oh)
I will never do it like you do it
Just believe I’ma do it, do it
Let me do it like I do it (how I do it)
Allow me to enjoy myself/3ce (allow me o)
(O mamamu)Kpe kpe kpe
Kpriiikpe, body dem
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
(If you no want make I happy o)
Something go do you/2ce
Water go choke you
Thunder go yawa you
Something go do you/2ce
Water go choke you
Something go do you